Lyrics
Click on each of the song title below to see its lyrics
Ah ah ah a
ah ah aha ahah ah
Y2m
ah ah ah
ah ah aha ha ha ha
Freestyle
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
First of all Gari ti won
which is a common man food
O tun ya rice tun won
petrol is more than 1k
when Tinubu enter
everywhere don scatter
emilokan jagaban
Nigerians dey suffer
can’t you see many are dying everyday
thats why eedris said Naija na jaga jaga
Common man no fit afford 1 meal a day
why you come dey call yourself a president
Poli ticians
wey no get sense
Dem send chil dren
go Kuje prison
politician mago mago
mekunu n jiya
omo yin n gbadun
poor man dey suffer
iyA yi loud o, o loud o
o loud o, o loud o
o loud o oh
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
if you put us to a position
wey we no get choice again
you go know say your garri self
don passi water
epo won garri won
omo mekunu n kigbe
Oju ri enu ro,
this is promax shege
moni opelope Instagram
Lara Naija youth
Sebi very dark man
lo un fun wa n cruise
don’t play, you go n learn
you gon learn learn learn, you gon learn
insecurity in the land
many many wey don die
tan ti puff
ijoba alagbada
demo wey dey crazy
won kowo la merica
refinery ni Malta
iyA yi loud o, o loud o
o loud o, o loud o
o loud o oh oh
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
if you put us to a position
wey we no get choice again
you go know say your garri self
don passi water
epo won garri won
omo mekunu n kigbe
Oju ri enu ro,
this is promax shege
moni opelope Instagram
Lara Naija youth
Sebi very dark man
lo un fun wa n cruise
don’t play, you go n learn
you gon learn learn learn, you gon learn
insecurity in the land
many many wey don die
tan ti puff
ijoba alagbada
demo wey dey crazy
won kowo la merica
refinery ni Malta
iyA yi loud o, o loud o
o loud o, o loud o
o loud o oh oh
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
Nigerians suffer sufferness too much
Nigerians suffer sufferness plenty
Ah ah ah a
ah ah aha ahah ah
Y2m
ah ah ah
ah ah aha ha ha ha
Freestyle
Intro
oh
oh oh oh ah
ah ah
y2moh
oh oh oh ah
Imole ti lo o
mohbad gone so soon oon
eh
oh oh oh oh ah
Verse 1
When the news broke out on insta
my body shake Omo no be small
woni Imole don die
how he died became a mystery
naira Marley bully, Sam Larry threaten
till depression comes in in
alagbara aye e ero ra
kilode te Pana Imole
he pass the message in songs
but no one care to listen en
he even wrote petition
but police didn’t come rescue
Imole ti lo o (oh oh)
Mohbad gone so soon
Eni se ru eleyi o
ke ju saye ke radanu
Chorus
Moni aye Loja, Moni aye loja
orun ni le oh ha
you wey you kill another man
you live by the sword, you die by the sword
Moni aye Loja, Moni aye loja
orun ni le oh ha
you wey you kill another man
you live by the sword, you die by the sword
Hook
Abiyamo aye *2
Eparapo *2
there must be justice
for imole *2
Abiyamo aye *2
Eparapo *2
there must be justice
for imole *2
Verse 2
Ileri oluwa Aloba
people wey kill you don dey regret
rest in peace brother
I say good bye brother
won ti pologo Omo
Aye yi Nika AAA semo
I hope this people no forget
say everyman is a walking dead
he pass the message in songs
but no one cares to listen en
he even wrote petition
but police didn’t come rescue
Imole ti lo o (oh oh)
Mohbad gone so soon
Eni se ru eleyi o
ke ju saye ke radanu
Chorus
Moni aye Loja, Moni aye loja
orun ni le oh ha
you wey you kill another man
you live by the sword, you die by the sword
Moni aye Loja, Moni aye loja
orun ni le oh ha
you wey you kill another man
you live by the sword, you die by the sword
Hook
Abiyamo aye *2
Eparapo *2
there must be justice
for imole *2
Abiyamo aye *2
Eparapo *2
there must be justice
for imole *2
Outro
Either you rich, either you poor
6 feet sure for everyone
E saye re e eh
ke ma lo ka ba mo
Gbogbo wa la je gbese iku
every man is a walking dead
Oh ah ah ah
I’m Y2m Oxygen
Oh uh ye… oh uh ye
Oh ah ah ah…. (Trinish)
Oh uh ye eh eh eh
Are you ready now for a bad man like me
Common….. Baby
Are you ready now for a bad man like me
Common…. Hmmm…. Y2m
Baby I’m in love I’m not capping that
I don’t really care if you are a foreigner
Baby I gat Millie Billie in the Bank
And I’m proud to say I’m your biggest fan
For the fact that friends call me dagbana
Girl your love arrest me and calm me down
Even if a man is a soldier man
He will always target aiming for your love
Girl your body tempting
Girl your body bad hypnotizing me
Baby girl have mercy
Like an engine oil baby service me
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
Baby my biggest fan, Follow me on the gram
Only verify account we don’t fuck with stains
Stacks on deck remove the rubber band
Anything that he wants I do for my man
Sex and Love baby boy you can get it
Put it down so good got to give him credit
Shoppers spree where going, he gonn give me debit
Hit the mall, cap it all both tills will fall
Scoop me up in the Benz meet me round corner
I come with good vibes I don’t do drama
And if he good to me then he can meet mama
Then if he good to me then he can meet mama
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
I don’t really care what they say
Even if your body no be tear rubber
Even if your chassis no dey work normal
Even if your bread no secrete butter
Give it to me early momo
Love this feeling I want some more
I cannot explain this feeling
You make a bad man won speak in tongue
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
Sex and love girl in the night
Lavish you money in broad day light
Bills on me, you have it all
Sex and love, money and love
INTRO
Amapiano ( amapiano)
Yeah yeah (yeah yeah )
Y2m
VERSE 1
I be number one when its come to this game
no be say I dey form no be say I’m too proud o
and if you argue say why I never get this fame
money wey no dey na in cause the go slow oh
see mama pray for me
me self won connect wire
If I send my aza out make dem load am asap
Bobo ma lo Jogor eh
Make you show your true color
If you get correct loader
Make we cash out asap
CHORUS
Owo, Ape kanuko
Aje, Ogugunisor
Ni Owo, Apekanuko
Aje, Mo fe ba e rinrin ajo
VERSE2
Either you rich, either you poor
six feet sure for everybody
no time to check time
money on my mind now
enter the place make I shut everywhere down
see I no be bad man
But this money necessary
Me I no be devil son
But this money necessary
see mama pray for me
me self won connect wire
If I send my aza out make dem load am asap
Bobo ma lo Jogor eh
Make you show your true color
If you get correct loader
Make we cash out asap
CHORUS
Owo, Ape kanuko
Aje, Ogugunisor
Ni Owo, Apekanuko
Aje, Mo fe ba e rinrin ajo
VERSE 3
aah yah
Oh ah ah
Money necessary (Money necessary)
Owo necessary brother
aah yah (aah yah)
Oh ah ah ( Oh ah ah)
Money necessary (Money necessary)
Owo necessary brother
I be number one when its come to this game
no be say I dey form no be say i’m too proud o
and if you argue say why I never get this fame
money wey no dey na in cause the go slow oh
see I no be bad man
But this money necessary
Me I no be devil son
But this money necessary
CHORUS
Owo, Ape kanuko
Aje, Ogugunisor
Ni Owo, Apekanuko
Aje, Mo fe ba e rinrin ajo
INTRO
Tararararararara
Call me Y2m Oxygen (opo)
Sowo lofe lofe (opo)
Girl I’ll spend you money eh (opo)
Oh yeah yeah yeah
VERSE 1
Call me your Father Xmas
Call me your Santa girl
If you drink me like cocacola
I go sip you like Fanta girl
Me I get money to spend
I getti dollar and Yen
Me I no be Akagon
Me I love you gidi gan
Girl I know say say
Your beauty Gbege eh eh
And many rich men eh
Won chop your banku eh eh
Me I don lock up the gate
And I don’t care to go jail
Cause I fit pai any man eh
Spend you money like bill gate..
CHORUS
Sowo Lofe Lofe
Girl I will give you money eh
Se ego lofe lofe
Girl I will spend you money eh
I getti pound sterling (to po)
I getti dollar dollar (to po)
If you get covid 19 (to po)
Girl I get you covered yeah (to po)
VERSE 2
Mo fe Gbefun,
Mo fe Sefun
Pounds and sterling mo fe nafun
I feel brand new, with your beauty
Please tell me your name let me tattoo it
I don high o for this love oh oh oh oh
Me I don mad o for this love oh yeah
Call me your barrister lawyer
Only you girl no another
Send me your aza ah
Make I send you my wire ah
Girl I know say say
Your beauty Gbege eh eh
And many rich men eh
Won chop your banku eh eh
Me I don lock up the gate
And I don’t care to go jail
Cause I fit pai any man eh
Spend you money like bill gate..
CHORUS Sowo Lofe Lofe Girl
I will give you money eh
Se ego lofe lofe
Girl I will spend you money eh
I getti pound sterling (to po)
I getti dollar dollar (to po)
If you get covid 19 (to po)
Girl I get you covered yeah (to po)
VERSE 3
This love mad o
I say is too mad o
This love loud oh
I call it eminado
Go tell my mama say
I don fall in love oh
Go tell my papa say
I want getti married oh
Spend you money in abundance
Give you quality assurance
Insure you like insurance
Fly you to London and go France
Spend you money in abundance
Give you quality assurance
Insure you like insurance
Fly you to London and go France
Y2m Oxygen, gentle but not quiet
Yeah yeah yeah yeah
Follow me now now now now
Yeah yeah yeah @y2moxygen yeh
I getti dollar dollar girl…..